- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
EL (rapper)( Elom Adablah )
-
Agbo
El babe eeee eehh yeyeye And if u ask around u go know say I man dun oooo Ask your paddy sef them go tell you who I be oo eeh See me a never go rush never go blow Ma horn ooo eeh Am praising the father ein wey make me who a be oo 'where can I go what can I do eehh you are the one you are the one hallelujah e be by you.' ×2 eerh come see me now when a drop one dema run dee moni can't come around cosdem know Ma God be de one u dey want u Inna life a dey jollie eehh a fly away for the holiday Dubai next stop Jamaica tell all ala dem later cos u dey show me love wey e never be Alo ooo eeii God u dey take me places a no think say a go go oo eeii Father u dey show me love me love wey e no be alo ooo eeh so a go raise u higher never go go low oo ooo my God and if you ask around u go know say I man dun oooo eeii ask your paddy sef den go tell you who I be ooo eeii See Me a never go rush a never go blow Ma horn ooo eeh Find more lyrics at ※ Mojim.com am praising the father ein wey make me who a be oo eeh 'where can I go what can I do you are the one you are the one hallelujah e be by you '×2 kwe bo dzi agbo e nu tsor bo dzi agbo e nu tsor baa yo kaa fo)) moni Ma lala Ma bo ni Ma tsotso ko Ma bo Ma bo in Ma shiã fo)) le a no Ma bo mi nu fo)) baa to kaa for mo))
cos you dey show me love wey e never be Alo ooo eeii God u dey take me place a no think say a go go ooo eeh Father you dey show me love wey e never be aloo oo eeh so a go raise u higher never go go low ooo eeh Ma God and if you ask around you go know say I man dun oooo eeii ask your paddy sef dem go tell you who I be oo eeh See Me a never go rush a never go blow Ma horn ooo eeh am praising the father ein wey make me who a be oo eeh 'where can I go what can I do you are the one you are the one hallelujah e be by you '×4 El babe eee ehehehe
-
|