- Lyrics
- Album list
EL (Lomi)
-
Explain
hello, i i want to sing a song for you EL baby, ya ya ya ah ya
baby why you want do boys boys like that how you dey carry that your backa erh erh sometimes i dey think say you sheda ibi this kind body e dey touch my heart
and i can't explain oooh eeh and i can't and i can't explain oooh you dey burst you dey burst my brain and i can't breath mmh aah mmh aah nananana
so i run to my doctor ask am sey something dey do me make you give me drug o but e tell me this one no cure dey cus ibi like say you dey fall in love
and i can't explain oooh eeh and i can't and i can't explain oooh you dey burst you dey burst my brain and i can't breath Find more lyrics at ※ Mojim.com mmh aah mmh aa so i run to the paster for my church i say pray for me this feelings e for lef o so girl i go find she dey take my breath away wey e look me, e day God is love you no get problem, what!
and i can't explain oooh eeh and i can't and i can't explain oooh you dey burst you dey burst my brain and i can't breath mmh aah mmh aah, aah mmh charlie ibi like something dey do me ibi like i dey sick or i no dey like the way i dey feel i beg charlie make somebody help me x and i can't explain oooh eeh and i can't andi can't explain oooh you dey burst you dey burst my brain and i can't breath mmh aah mmh aah, aah mmh
-
|